Sorry Sorry歌詞

Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o

Sorry SorryLRC歌詞

Sorry Sorry歌詞Femi KutiSorry SorryLRC歌詞添加中
  • 歌詞名:Sorry Sorry
  • 歌手名:Femi Kuti
  • 更新時(shí)間:2023-05-09
  • 作詞人:
  • 評(píng)分:0.0分

Sorry Sorry歌詞,Sorry SorryLRC歌詞

歌曲名:Sorry Sorry  歌手:Femi Kuti  所屬專輯:《Shoki Shoki》

作詞:  作曲:  發(fā)行公司:Barclay  發(fā)行時(shí)間:1999-02-15

歌曲ID:1683521  分類:Shoki Shoki  語言:  大小:6.12 MB  時(shí)長:06:42秒  比特率:129K  評(píng)分:0.0分

介紹:《Sorry Sorry》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,時(shí)長06分42秒,由作詞,作曲,該歌曲收錄在Femi Kuti1999年的專輯《Shoki Shoki》之中,如果您覺得好聽的話,就把這首歌分享給您的朋友共同聆聽,一起支持歌手Femi Kuti吧!

◆ 本頁是Shoki ShokiSorry SorryShoki ShokiLRC歌詞下載頁面,如果您想下載Sorry Sorrymp3,那么就點(diǎn)擊  Sorry SorryMp3免費(fèi)下載

◆ 如果你想在線試聽這首歌曲就點(diǎn)擊  Sorry Sorry在線試聽

◆ 如果你想了解更多歌手Femi Kuti的信息就點(diǎn)擊  Femi Kuti的所有歌曲  Femi Kuti的專輯  Femi Kuti的詳細(xì)資料  Femi Kuti的圖片大全

◆ Sorry Sorry的永久試聽地址是//m.ndqjthg.cn/play/1683521.htm,請(qǐng)將九酷音樂網(wǎng)(m.ndqjthg.cn)告訴您的3個(gè)朋友,感謝您對(duì)九酷音樂網(wǎng)支持!

Copyright @2023 - 2024 m.ndqjthg.cn.All Rights Reserved.九酷音樂網(wǎng) 版權(quán)所有  備案號(hào):黑ICP備2023008593號(hào)-1